By using this site, you agree to the Privacy Policy and Terms of Use.
Accept
Naija LyricsNaija LyricsNaija Lyrics
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Reading: SlashWisDom – Pepper Dem LYRICS
Share
Notification Show More
Aa
Naija LyricsNaija Lyrics
Aa
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Have an existing account? Sign In
Follow US
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Naija Lyrics > Blog > Nigeria > SlashWisDom – Pepper Dem LYRICS
Nigeria

SlashWisDom – Pepper Dem LYRICS

Sama By Sama Published May 8, 2015
Share
SHARE

Hook:
Mgbe anyi na aga fen a uzo, dem dey squeeze face
Anya mmiri e dey pepper dem, ose
Dey know this is appetizer, odika pepper soup
When we reach the full course wetin dey go do

Ha ka na ele. They are watching. Onye ka I bu.
Ife osolugi mebe, no dey follow. Gotta bend rules
E dey pepper dem. E dey pepper dem.
Ha na eti, ha na eti nkpu pepper dem.

Verse:
Oge Ichikwa! Ife osolugi mebe
Porcupine flow adigo sharper than a Gillette
Oyibo dey feel am. See as dem dey node head
Like agama lizard. Nke no na the fence
Azu ka mma, no be argument
Gbado anya, I swear you go see progress
Been doing my thing since I started to believe
After Chuks shaved the dreads
Before Ugo had to leave
I was spitting Acappella, SamDee gave me a beat
Maka Chinedu, I am standing on my feet
Gidigba mentality, forever on the move
SFTME is the crew that’s bending every rule
I’m humble and aware
Debates overruled. All these Nkita dey fear like Calabar man dey here
Hating on your status and wishing it could be them
I’m praying for the Atheist to even pray for them

Hook:
Mgbe anyi na aga fen a uzo, dem dey squeeze face
Anya mmiri e dey pepper dem, ose
Dey know this is appetizer, odika pepper soup
When we reach the full course wetin dey go do

Ha ka na ele. They are watching. Onye ka I bu.
Ife osolugi mebe, no dey follow. Gotta bend rules
E dey pepper dem. E dey pepper dem.
Ha na eti, ha na eti nkpu pepper dem.

Verse 2:
E dey pepper dem water dey for their eyes
Dey know say na pepper dey still dey look our side
Dey say no be luck if you dey pray and you dey try
But dey go say na juju if your money too dey rise
Jealousy and envy, disease in disguise
Everyday complaining cause their further from the prize
Working on my growth, investing in my time
Monitor my patterns, observing like satellite
They are looking like Ikwikwi
I no get time for your rubbish I am busy
I no send dem at all o, I cc
slashWizzy, O na to mu ochi haha
Ana’m anu, Ana’m anu
All your rules Ana’m anu
But I no be Aturu, why I go follow you
Ana’m anu, Ana’m anu
All your rules Ana’m anu
But I no be Aturu, why I go follow you

 

Hook:
Mgbe anyi na aga fen a uzo, dem dey squeeze face
Anya mmiri e dey pepper dem, ose
Dey know this is appetizer, odika pepper soup
When we reach the full course wetin dey go do

Ha ka na ele. They are watching. Onye ka I bu.
Ife osolugi mebe, no dey follow. Gotta bend rules
E dey pepper dem. E dey pepper dem.
Ha na eti, ha na eti nkpu pepper dem.

Bridge:
If e dey pepper make e pepper dem
If e dey pepper make e pepper dem
If e dey pepper make e pepper dem
If e dey pepper make e pepper pepper

Verse 3:
Dey do as you sabi, focus on the goal
It’s further than it seems looking from the window
Reevaluate your every plan keep it simple
Higher expectations from our black people
They know that you’re capable but hate to be a witness
So they’re planting distractions to minimize the interest
To be stuck in a box moving only when they say go
Means you are a puppet living lies like Pinocchio
Pick up your head, Tuck in your shirt
Any how you want as long as your head is correct
Slowly dey go notice. Quickly dey go vex
If e dey pepper make e pepper make e pepper dem

Hook:
Mgbe anyi na aga fen a uzo, dem dey squeeze face
Anya mmiri e dey pepper dem, ose
Dey know this is appetizer, odika pepper soup
When we reach the full course wetin dey go do

Ha ka na ele. They are watching. Onye ka I bu.
Ife osolugi mebe, no dey follow. Gotta bend rules
E dey pepper dem. E dey pepper dem.
Ha na eti, ha na eti nkpu pepper dem

TAGGED: Nigeria
Sama May 8, 2015 May 8, 2015
Share This Article
Facebook Twitter Email Print
Previous Article MG – Beef Session (Auchi Rappers’ Diss) LYRICS
Next Article Opeyemi Abayomi – I Salute You

Ads

Latest Lyrics

Naija Lyrics
Uncategorized
Yemi Alade – Classic Girl (Jidenna Cover) Lyrics
Latest Uploads
Wande Coal – Same Shit Lyrics ft. AKA
Latest Uploads
Lyrics: Falz – Celebrity Girlfriend ft. Reekado Banks
Latest Uploads

Disclaimer

Lyrics are property and copyright of their owners. Lyrics are provided for educational purposes and personal use only.
© Naija Lyrics By Nine80 Digital
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?