Gbaga commot here bros
i don come to take the throne,
i no say i bad die
i be beast i be throll,
i dey fast
rappers dey slow bros like who dey stroll,
i nor mean your girlfriend yash
when i say me i go blow,
brush those rappers for the game
i no need toothpaste,
am heading to the top bro
infact me i dey in haste,
forget dustbin
na those rappers i still dey waste
when i say me i dey rap
i no dey talk S,K
the kind of flows make i dey spit
dey brutalize like M.K /mortal.Combat/
enter booth
spit anyhow like say the place dey smell,
keep your test to yourself
i no say i no well…………..
uh…………yeah….
na me be the pussy bros
rappers na mensuration,
7days dem fade away
*hiss*….Frustration,
dem dey hungry for my flow
isn’t that starvation,
me na fire when i come
dey burn dowm filling station
me na parle for the game
lyrically my hair dey white,
you can tell that am a star
all these rappers be like sprite,
wetin you de talk here
get the fuck outta my sight,
A.K dey my back
show yourself make me i dey light,
it’z abouth to get dawn
12:00 clock in the night,
my flows be like dread locks
ya’all niggas know its tight,
fly anyhow
nor be say i even board flight,
omo my flow carry weight
pass who dey gym
bring me down UFUKI better dey dream,
i dey murder beat pass josh
make create am,
my song be lik form bros
bettr dey fill (FEEL) am
aa……..
omo Afile
Ah.it’z your boy M to the Gee
WELCOME TO RESURRECTION