By using this site, you agree to the Privacy Policy and Terms of Use.
Accept
Naija LyricsNaija LyricsNaija Lyrics
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Reading: Skales – Always ft. Davido LYRICS
Share
Notification Show More
Aa
Naija LyricsNaija Lyrics
Aa
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Have an existing account? Sign In
Follow US
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Naija Lyrics > Blog > Nigeria > Skales – Always ft. Davido LYRICS
Nigeria

Skales – Always ft. Davido LYRICS

Sama By Sama Published May 25, 2015
Share
SHARE

see this loving wey i get
e go take away your sorrow
see this loving wey i get
e go dey until tomorrow
see this loving wey i get
take the lead and i’ll follow
baby always, always o

 

eh my toyin tomato
my sweetest potato eh eh
abeg just corporate o
omoge wa ka collabo eh eh
come be my portrait o
i like your sexy figure eight o eh eh
you make me prostrate o
come be my own date
if na money you want i gat it……ah eh i garrit
if na shopping you want i gat it……ah eh i garrit
if na visa you want i gat……ah eh i garrit
baby always, always o

see this loving wey i get
e go take away your sorrow
see this loving wey i get
e go dey until tomorrow
see this loving wey i get
take the lead and i’ll follow
baby always, always o

i‘m ready to go very far for your love…..far afar
let’s have a good time baby girl turn it up…..turn it up
i love your behind, you got to be mine……ooshey
give me a chance, one chance
say you want, even na money know say i no dey manage
what you want, if na love you know say i carry package
baby girl you say you want, even na to travel
you say we go travel go everywhere
i don buy her what she want
eh baby i buy you all thing, what she want

see this loving wey i get
e go take away your sorrow
see this loving wey i get
e go dey until tomorrow
see this loving wey i get
take the lead and i’ll follow
baby always, always o

see this loving wey i get
e go take away your sorrow
see this loving wey i get
e go dey until tomorrow
see this loving wey i get
take the lead and i’ll follow
baby always, always o

baby always always
wetin i go purchase
girl i gbadun your waist o
baby girl come fluctuate o
and i no dey complain, we go dey the front page

omo toh fine o, toh fine o, toh fine o, toh fine o
omo toh set o, toh set o , toh set o, toh set o
omo toh sweet o, toh sweet o, toh sweet o
i go love you always, always o
see this loving wey i get
take the lead and i’ll follow
baby always, always o

sucret soundz……spellz
baby always, always o

TAGGED: Nigeria
Sama May 25, 2015 May 25, 2015
Share This Article
Facebook Twitter Email Print
Previous Article Lil Kesh – Lyrically
Next Article Evans Ighodalo – Drink From The River LYRICS

Ads

Latest Lyrics

‘Made In Africa’ Arrives On Africa Day With ‘Mama Africa’ Leading The Way
International Nigeria
Omega Circle Turns Grief into Worship in Emotional New EP
African Gospel
Naija Lyrics
Uncategorized
Yemi Alade – Classic Girl (Jidenna Cover) Lyrics
Latest Uploads

Disclaimer

Lyrics are property and copyright of their owners. Lyrics are provided for educational purposes and personal use only.
© Naija Lyrics By Nine80 Digital
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?