By using this site, you agree to the Privacy Policy and Terms of Use.
Accept
Naija LyricsNaija LyricsNaija Lyrics
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Reading: Eldee ft K9, Sojay – Higher Lyrics
Share
Notification Show More
Aa
Naija LyricsNaija Lyrics
Aa
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Have an existing account? Sign In
Follow US
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Naija Lyrics > Blog > Nigeria > Eldee ft K9, Sojay – Higher Lyrics
Nigeria

Eldee ft K9, Sojay – Higher Lyrics

Naija Lyrics By Naija Lyrics Published September 12, 2014
Share
SHARE

Intro

Sojay, K9, eLDee-e-e-e-e-e-e-e
Its Trybe Records baby

Hook
Na me high pass all the people wey dey shayo today (shayo today)
I don kpef omo, i see u in a kolobi way (a kolobi way)
I wanna get to know you lets get out of sight
Private after party, just you and me tonight
I don’t mean to rush it, i’m tryna get it right
and get higher higher with you

Verse 1- eLDee
Baby wa gbo no
Kin fi e le ma so mo
I see you dey whine whine all around
emi de fe shomo
However you want it i can relate
just to see dat thing vibrate
kilode ton conteplate
sunmobi ka jo lo laulaulate ooo

Chorus
this body make me wan dey kolo o (olohun!)
thats why them other girls dey jisoro o (olohun!)
let me be your maga mo fe sanwo o (olohun!)
ma sanwo o, walahi ma sanwo o (olohun!)
to the left, to the right, to the left, to the right
up top, up top, now baby get low
to the left, to the right, to the left, to the right
up top, up top, now baby get low

Verse 2- K9
Cant wait another day
me and you we get talk today
cuz u dey high me like alomo in my system
hey baby gbo temi, iwo nikan no shorty mi
see mummy mi o sinile
so je ka jo lo wo motor me ey

Chorus
this body make me wan dey kolo o (olohun!)
thats why them other girls dey jisoro o (olohun!)
let me be your maga mo fe sanwo o (olohun!)
ma sanwo o, walahi ma sanwo o (olohun!)
to the left, to the right, to the left, to the right
up top, up top, now baby get low
to the left, to the right, to the left, to the right
up top, up top, now baby get low

Verse 3: Sojay
Omo i gbadun
the way you dey make me wan do
from up above i see you
heaven knows i feel you
nne, i wan razzle
anything you wan do
forget them girls i choose you
i choose you girl ey

Chorus
this body make me wan dey kolo o (olohun!)
thats why them other girls dey jisoro o (olohun!)
let me be your maga mo fe sanwo o (olohun!)
ma sanwo o, walahi ma sanwo o (olohun!)
to the left, to the right, to the left, to the right
up top, up top, now baby get low
to the left, to the right, to the left, to the right
up top, up top, now baby get low

Hook
Na me high pass all the people wey dey shayo today (shayo today)
I don kpef omo, i see u in a kolobi way (a kolobi way)
I wanna get to know you lets get out of sight
Private after party, just you and me tonight
I don’t mean to rush it, i’m tryna get it right
and get higher higher with you
yeeepppa (scream)

Chorus
to the left, to the right, to the left, to the right
up top, up top, now baby get low
to the left, to the right, to the left, to the right
up top, up top, now baby get low

Outro
i’m coming to get ya
wherever you wanna go i’m coming with ya
(skat melody)
i’m coming to get ya
wherever you wanna go i’m coming with ya
i-i-i-i’m coming with ya
hee-hee (MJ Scream)

Its Trybe Records baby……..

TAGGED: Nigeria
Naija Lyrics September 12, 2014 September 12, 2014
Share This Article
Facebook Twitter Email Print
Previous Article D’teez – Party Time Lyrics
Next Article Iceboi ft Freshboi – Swag and Dopeness (Freestyle) Lyrics

Ads

Latest Lyrics

Naija Lyrics
Uncategorized
Yemi Alade – Classic Girl (Jidenna Cover) Lyrics
Latest Uploads
Wande Coal – Same Shit Lyrics ft. AKA
Latest Uploads
Lyrics: Falz – Celebrity Girlfriend ft. Reekado Banks
Latest Uploads

Disclaimer

Lyrics are property and copyright of their owners. Lyrics are provided for educational purposes and personal use only.
© Naija Lyrics By Nine80 Digital
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?