By using this site, you agree to the Privacy Policy and Terms of Use.
Accept
Naija LyricsNaija LyricsNaija Lyrics
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Reading: Sound Sultan – 2010 ft M.I Abaga
Share
Notification Show More
Aa
Naija LyricsNaija Lyrics
Aa
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Have an existing account? Sign In
Follow US
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Naija Lyrics > Blog > Nigeria > Sound Sultan – 2010 ft M.I Abaga
Nigeria

Sound Sultan – 2010 ft M.I Abaga

Sama By Sama Published May 13, 2015
Share
SHARE

 


 

Download

00:00
00:00

when we ask our government o
when dem go give us light
dem say na 2010,we don dey wait 2010 since then
but now the waiting must end
cos 2010 don show oh oh oh
oh oh oh

 

i want to be like moses,eh
show my people dem to the promise land
but then i notice something
people wey try am don dey underground
i see dem i ja
look dem from far
me i fear this government people
rise up naija
raise your apa
tell them you are tired of the evil

e don tey wen fela don go o
e don tey wen fela don go o
so the leaders are after the dough
choose themselves like mini mani mo
tumbo tumbo baskelebe
see dem eye like dey shak kelebe
see dem pickin dey comot kelebe
poor man pickin dey rush olele

i see dem i ja
look dem from far
me i fear this government people
rise up naija
raise your apa
tell them you are tired of the evil

ehn ehn
gbogbo owo lo n kolobi
won de tv won soro gidi
se wo ni,s’emi ni
a mo na gidi
we dey follow follow dem like zombie
shey na today(na today)
wey we dey wait(we dey wait)
go buy candle….go buy candle
shey na today(na today)
wey we dey wait(we dey wait)
e lo r’abela
e lo r’abela o

i see dem i ja
look dem from far
me i fear this government people
rise up naija
raise your apa
tell them you are tired of the evil

[verse – m.i]
yes boss,m.i with the flow boss
no more yes bosses its no boss
no boss so long you scope us
why you eat green like locust
so your masses live low cost
hunger,poverty choke us
you say there’s a new plan for us
there’s no light,how you gonna show us
all man just fighting,thinking,fuel rising ,money sinking
phcn so blinking, phcn to the fighting
i keep on singing, writing
people voting, we coping
country broken, leaders heartless
open my eyes, still darkness
its about that time
that i spit that rhyme
that can touch that mind
who can tell that friend
who can take that stand
we can reach that end
put your lighters up
they cant fight us down
light up naija this 2010
the futuristic sound (cos 2010 don show o)

i want to be like moses eh
show my people dem to the promise land
but then i notice something
people wey try am don dey underground
i see dem i ja
look dem from far
me i fear this government people
rise up naija
raise your apa
tell them you are tired of the evil

shey na today(na today)
wey we dey wait(we dey wait)
go buy candle….go buy candle
shey na today(na today)
wey we dey wait(we dey wait)
e lo r’abela, e lo r’abela o

TAGGED: Nigeria
Sama May 13, 2015 May 13, 2015
Share This Article
Facebook Twitter Email Print
Previous Article Falz – Currency
Next Article Falz – High Class lyrics

Ads

Latest Lyrics

Naija Lyrics
Uncategorized
Yemi Alade – Classic Girl (Jidenna Cover) Lyrics
Latest Uploads
Wande Coal – Same Shit Lyrics ft. AKA
Latest Uploads
Lyrics: Falz – Celebrity Girlfriend ft. Reekado Banks
Latest Uploads

Disclaimer

Lyrics are property and copyright of their owners. Lyrics are provided for educational purposes and personal use only.
© Naija Lyrics By Nine80 Digital
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?