By using this site, you agree to the Privacy Policy and Terms of Use.
Accept
Naija LyricsNaija LyricsNaija Lyrics
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Reading: Olusesi – LoverBoy Lyrics
Share
Notification Show More
Aa
Naija LyricsNaija Lyrics
Aa
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Have an existing account? Sign In
Follow US
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Naija Lyrics > Blog > Nigeria > Olusesi – LoverBoy Lyrics
Nigeria

Olusesi – LoverBoy Lyrics

Naija Lyrics By Naija Lyrics Published September 12, 2014
Share
SHARE

Intro;
this loverboy, this loverboy, this loverboy want to love you girl x2

Hook x1;

Na bcos of u dem dey call me Loverboy
na bcos of u dem dey call me loverboy
everywhere I go people dey call me loverboy
dem dey call me loverboy, dem dey call me loverboy
na bcos of u dem dey call me loverboy

verse1;
Baby girl i go be ur superman
in times of danger i go run to the rescue/
i volunteer to be ur vigilante for night
to make sure say no mosquito bite you/

ref;
i go die for u omote na small thing/
dis ur love dey do me tall thing/

Hook x2
Na bcos of u dem dey call me Loverboy
na bcos of u dem dey call me loverboy
everywhere I go people dey call me loverboy
dem dey call me loverboy, dem dey call me loverboy
na bcos of u dem dey call me loverboy

verse 2;
If you check my B.B baby u go see say
na ur number dey for my speed dial/
i go be ur hero no sacrifice
too much to make just to see ur lovely smile/

ref;
i go die for u omote na small thing/
dis ur love dey do me tall thing/

Hook x2
Na bcos of u dem dey call me Loverboy
na bcos of u dem dey call me loverboy
everywhere I go people dey call me loverboy
dem dey call me loverboy, dem dey call me loverboy
na bcos of u dem dey call me loverboy

bridge x4;
this loverboy, this loverboy, this loverboy want to love you girl

Repeat hook x2

TAGGED: Nigeria
Naija Lyrics September 12, 2014 September 12, 2014
Share This Article
Facebook Twitter Email Print
Previous Article Gaise – Follow Follow Lyrics
Next Article Johnbosco – My First Girl Lyrics

Ads

Latest Lyrics

‘Made In Africa’ Arrives On Africa Day With ‘Mama Africa’ Leading The Way
International Nigeria
Omega Circle Turns Grief into Worship in Emotional New EP
African Gospel
Naija Lyrics
Uncategorized
Yemi Alade – Classic Girl (Jidenna Cover) Lyrics
Latest Uploads

Disclaimer

Lyrics are property and copyright of their owners. Lyrics are provided for educational purposes and personal use only.
© Naija Lyrics By Nine80 Digital
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?