By using this site, you agree to the Privacy Policy and Terms of Use.
Accept
Naija LyricsNaija LyricsNaija Lyrics
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Reading: Nneka – Suffri Lyrics
Share
Notification Show More
Aa
Naija LyricsNaija Lyrics
Aa
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Have an existing account? Sign In
Follow US
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Naija Lyrics > Blog > Nigeria > Nneka – Suffri Lyrics
Nigeria

Nneka – Suffri Lyrics

Kasi Lyrics User By Kasi Lyrics User Published July 26, 2014
Share
SHARE

Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians,
We dey talk of the redemption, naija, naija
We dey talk of resolutions, oya
Tell me where the solution because nothing dey change
We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake,
All these lies so

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh

Na only d rich man still dey gain oh
All d moni where I dey go oh
Still u see, na only poor man dey suffer
Brother, your wish is my order, oh
But nothing dey change, we just dey yan
We just dey spray, we just dey rake, all these lies

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh

Bridge
Suffri, suffri with my soul oh
Suffri, suffri with my soul oh… jeh jeh jeh

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh

Oga fulfill my wishes to travel to distant places
But allow my soul not to perish for me to be dressed in laces
As life goes on, I remember all the things I have achieved
Sunset, thunder and the storms show that we have truly, really been deceived
Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow,
Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit,
To see us rise we must rejuvenate
Na bottem we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh for too long, down for too long
Jeh o jeh jeh jeh o

Kasi Lyrics User July 26, 2014 July 26, 2014
Share This Article
Facebook Twitter Email Print
Previous Article Nneka – Mind Vs Heart Lyrics
Next Article Nneka – Come With Me Lyrics

Ads

Latest Lyrics

Omega Circle Turns Grief into Worship in Emotional New EP
African Gospel
Naija Lyrics
Uncategorized
Yemi Alade – Classic Girl (Jidenna Cover) Lyrics
Latest Uploads
Wande Coal – Same Shit Lyrics ft. AKA
Latest Uploads

Disclaimer

Lyrics are property and copyright of their owners. Lyrics are provided for educational purposes and personal use only.
© Naija Lyrics By Nine80 Digital
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?