By using this site, you agree to the Privacy Policy and Terms of Use.
Accept
Naija LyricsNaija LyricsNaija Lyrics
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Reading: Lyrics: Simbi – Dem Do Am
Share
Notification Show More
Aa
Naija LyricsNaija Lyrics
Aa
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Have an existing account? Sign In
Follow US
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Naija Lyrics > Blog > Latest Uploads > Lyrics: Simbi – Dem Do Am
Latest Uploads

Lyrics: Simbi – Dem Do Am

Naija Lyrics By Naija Lyrics Published January 6, 2016
Share
SHARE

tribute to baba himself
he don talk am before, now i
don dey talk am again
s i m b i

dem no wan do am…..but dem do am
dem no wan do am…..but dem do am
she no wan do am…..but she do am
she no wan do am…..but she do am
even though she no like am…..but she do am
even though she no need am…..but she do am
you no wan do am…..but you do am
he no wan do am…..but he do am

wetin you wan see, na him you see
wetin you wan hear, na him you hear
wetin she wan do, na him she do ah aa
wetin she wan get, na him she get
and if you look too much you no go see…..eh eh
if you hear too much you go begin deaf…..eh eh
and if you ****** too much you no go get…..eh eh
and if you hear too much you go…..eh eh
she go dey fly go london…..eh eh
she go dey fly go yankee…..eh eh
she go dey fly go italy…..eh eh
she go dey waka waka waka waka…..eh eh
she go dey waka waka waka waka…..eh eh
she go dey bend her waist dey go…..eh eh
she go dey bend her waist dey go…..eh eh

dem no wan do am…..but dem do am
dem no wan do am…..but dem do am
she no wan do am…..but dem do am
she no wan do am…..but dem do am
even though she no like am…..but she do am
even though she no need am…..but she do am
you no wan do am…..but she do am
he no wan do am…..but he do am

wahala dey ah
wahala dey ah
go ogbebi you go see say wahala dey…..na so
if you go ***** see say wahala dey…..na so
for elegushi nko o o wahala dey…..na so
and if you pass your side you go
see say wahala dey…..na so
every girl want to sell
every man want to chop
every girl want to sell
every man want to chop
she go dey fly go paris…..eh eh
she want to drive ferrari…..eh eh
she want to buy bugatti…..eh eh
i say she want to get big money…..eh eh
she want to go many places…..eh eh
she want to see many faces…..eh eh
she go dey waka waka waka waka…..eh eh
she go dey yama yama yama yama…..eh eh
she go dey bend her waist dey go…..eh eh
o lo sho o, wuuuu

chorus:
dem no wan do am…..but dem do am
dem no wan do am…..but dem do am
she no wan do am…..but dem do am
she no wan do am…..but she do am
even though she no like am…..but she do am
even though she no need am…..but she do am
you no wan do am…..but you do am
he no wan do am…..but he do am

(* * production na money you wan
go come make leave your husband
na money wey make her want to leave her children
na money wey make her want to leave her husband
na money wey make her want to leave her children
which kind leaders wey she wan raise
which kind animals wey she wan bred
which kind leaders wey she wan raise
which kind animals wey she wan bred
abi she want to raise osama
abi she want to raise shakarau
abi she want to raise osunbo
abi she want to raise anienie
abi she want to raise osama
abi she want to raise shakarau
abi she want to rause osunbo
abi she want to raise anienie

dem no wan do am…..but dem do am
dem no wan do am…..but dem do am
she no wan do am…..but she do am
she no wan do am…..but she do am
even though she no like am…..but she do am
even though she no need am…..but she do am
you no wan do am…..but you do am
he no wan do am…..but he do am

aha elegbe, elegbe, alagba
elegbe, elegbe, ah ah ah
what am i saying, ah
hmm hmm, shuberuberaptaptaptarara
pastor self e dey do am
imam self e dey do am
politicians self dem dey do am
olosho nko, e dey do am
osho osho, dem dey do am
me myself dey do am
electrician e dey do am
eh eh eh, dem do am
ah

Naija Lyrics January 6, 2016 January 6, 2016
Share This Article
Facebook Twitter Email Print
Previous Article Naeto C – Ati De Lyrics
Next Article Lyrics: Timaya, Endia, Yung L – Original Badman

Ads

Latest Lyrics

Naija Lyrics
Uncategorized
Yemi Alade – Classic Girl (Jidenna Cover) Lyrics
Latest Uploads
Wande Coal – Same Shit Lyrics ft. AKA
Latest Uploads
Lyrics: Falz – Celebrity Girlfriend ft. Reekado Banks
Latest Uploads

Disclaimer

Lyrics are property and copyright of their owners. Lyrics are provided for educational purposes and personal use only.
© Naija Lyrics By Nine80 Digital
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?