Ma PEOPLE I’m Thayorcee I wuld’nt say this is the remix of DAGRIN’s If I DIE!
I’m only doing this for the luv and passion i had for him and I want u guyz to beleive he stil lives on!
Shoutout to frenzy’ Countdown one year after BARRACKOGRIN
let’s DO DIS..
BeatKILLERS….
Ehhhhhhhhh….
Yehhhhhhhh….
Dis is a tribute to DAGRIN, MA MUM’
Thayorcee NONSO
DO this for me…
Naija…….
Chorus:
As I live As I live
mak u no try for me’ for me..
e jen mumi ejo kejen mi
As I live ”as i live’as i live”{low tone}
mak u let me be to the end to the end
but u wanna see the end,see the end
koyewon koyewon..
Verse 1
yeah…
I flow many shows
I get many goals
get many holes,
but them dey before
dey bin dey think say yes say u no go blow cuz they know my troubles and they know the pain
Now i am chilling wit petre,mikel for chelsea
Thayorcee omo tele ti o SABI
IF no bi GOD,wey dey flow wit me
Cuz i live my guy,mak u no try for me…
(Repeat Chorus)
Verse 2
God nah my creator
Tola nah my mentor
money no dey drive me,money nah ma CONDUCTOR
I’m not a good boy but,I get LOYALTY
I no wan hear story why referee no give PENALTY
Anytime wey i roll out lik pastor chris
people dey hala,dey wonder why like mamakis
ma dough go take come for the lotto like ake1
U Think say I dey lie ask Takuna wak1…
(Repeat Chorus)
Verse 3
yeah….
Satan dey everywhere
Even pastors fear
say satan go collect all the boys for this year’
I know say i be winner GOD i dey win everyday OWO,SHAYO, all night na faaji, And I no start like this for church, I start with drumset then, I wan spread my riches so as to blowoff poverty
cuz i knw one day,go bi one day If i wan chao cake nah there i go know say OVEN DEY….
(Repeat Chorus)
Heyyy…
Yesss…….
Dagrin we luv you’ wanna be wit you althru but,we c’nt JUST change the hands Of TIME
Rest IN Peace
BARRACKOGRIN
OMO~OGUN
AKOGUN Of NAIJA
ehhhhh….
Yahhhh….
Its ur boy THAYORCEE on the M.I.C babeee
Yessss…..
WHAT HE DO!!!