HOOK :
So fun won, ja won si
So fun won, je kon ri gbo o o
VERSE 1
(YES) dis people just dey hala my name
Talk sey I dey craze but na dem dey craze
How many pple you think sey go like my nonsense
When some other pple nonsense dey make sense(dey make sense,sense)
You need person like me (like me)
Wey no go send anything wey you be(wey you be)
As you dey see me, free me
If you no like me,delete me (delete me)
I fit be your worst enemy but I no like trouble so come follow me
Make we dey do am just dey do am,just dey do am just dey do am
Just dey do am ,just dey do am, just dey do am dey go
ORISHE,IKEJA,AGEGE,IPODO,OPEBI,OREGUN,OJODU BERGER (skoba!)
HOOK:
So fun won,ja won si
So fun won,je kon ri gbo o o2xx
REFRAIN:
Ja won si o! Ja won si o!,Ja won si o!,Ja won si o!
VERSE 2(LKT):
Try eeh try ooh try aah omoge try to daa yan mo
This is Suspect alongside omoge yee! LKT(puffy tee)
Omoge to pretty, omoge sun mo mi mo ni sho man mu ti
She kon funmi ni Hennessey ooo mo she tualele o!
I dey talk to you o Omoge sun mo mi o de fe ma fo o
Sun mo mi ka jo roll o!
Ma lo ma sklebendie ma lo ma sklabandie
Omo sun mo mi mo ni kilo ba e dee o
Koje ka jo sere ka jo mere ka jo eee !
Omo mo de like e, sun mo mi n gbe e tian tian tian tian (skoba)
(REPEAT HOOK)
VERSE 3:(DR FRABZ)
Ladies and gentlemen boys and girls o!
Put on your dancing shoes make we groove o
Dance away your sorrows there `ll be no tomorrow o!
Ani bebe nlo make we carry go o!
(REPEAT HOOK)
OUTRO:
SKIA! SKOBA! SKIA! SKOBA A!
SUSPECT! (suspect dey here o!)
FRABZ (frabz hia)
LKT won le nu nbe won ko le ma se grigri ni
LKT SUSPECT kon ri gbo kon gbo pe
Kon so pe this one na brand new one oooo…SKOBA