Intro:
Yes my name nah Suspect a.k.a Person pikin, Tiro no be make up!
Suspect on da premises,illBliss on da premises,Capital on da premises
Hook:
Dem Don Dey Move(Look at Dem 2xx)E be like sey dem don dey move… ZOMBIE!!!
Dem Don Dey Move(Look at Dem 2xx)E be like sey dem don dey move…
And if you re feeling dis beat,well lemme hear you say Eeh Ooh Auaah
if you re feeling dis beat,well lemme hear you say Eeh Ooh Auaah
Verse:
As i enter my enter my area, i see boys dem dey paraa
Omo nah wetin be the matter,inner lights heys,gimme ur particular
Oya open Ur booth make i see all the Eruu wey u carry wit’ U
Na who dey laff wit you,if u talk anyhow,I go deal with you
REFRAIN 1:
The song e no make sense at all o Ekelebe free me o
The song e no make sense at all o but e dey High me o
Ekelebe comot for Road make i show you how we dey do am for Ikeja
Omo mo lenu nibe,se kin gbe e lo’ si orishe kin lo’ taan ina sibe…hey
Why you dey look me like dat, mugu na maga so make we leave am like dat
I like as you dey move your back side like dat
Oya shake move am leave am like dat HEY!
Hook:
Dem Don Dey Move(Look at Dem 2xx)E be like sey dem don dey move… ZOMBIE!!!
Dem Don Dey Move(Look at Dem 2xx)E be like sey dem don dey move…MAGA
Dem Don Dey Move(Look at Dem 2xx)E be like sey dem don dey move…MUGU
Dem Don Dey Move(Look at Dem 2xx)E be like sey dem don dey move…
Verse 2:
If you dey feel our Energy,Suspect,illBliss on the premises
Enemies go dey talk anyhow dem go beef dey go
till dem go get paralysis
Omo olope shadow for me make i see
How many people wey dey strong body hmmm
Anywhere wey u dey, if u dey hear my Voice make u dey move body
REFRAIN 1:
The song e no make sense at all o Ekelebe free me o
The song e no make sense at all o but e dey High me o
If you dey gbadun my story enter for corner and drag your Polii
Oghene yiwi omukemu no be sey na mouth na me dey run the show
gerrout! leave am!
REFRAIN 2:
Why you dey look me like dat, mugu na maga so make we leave am like dat
I like as you dey move your back side like dat
Oya shake move am leave am like dat HEY!
Hook:
Dem Don Dey Move(Look at Dem 2xx)E be like sey dem don dey move… ZOMBIE!!!
Dem Don Dey Move(Look at Dem 2xx)E be like sey dem don dey move…MAGA
Dem Don Dey Move(Look at Dem 2xx)E be like sey dem don dey move…MUGU
Dem Don Dey Move(Look at Dem 2xx)E be like sey dem don dey move…
And if you re feeling dis beat,well lemme hear you say Eeh Ooh Auaah
if you re feeling dis beat,well lemme hear you say Eeh Ooh Auaah
Dem Don Dey Move(Look at Dem 2xx)E be like sey dem don dey move… ZOMBIE!!!
The song e no make sense at all o Ekelebe free me o
The song e no make sense at all o but e dey High me o
Suspect on da premises,illBliss on da premises,Capital on da premises
TIRO NO BE MAKE-UP