*clears throat*
Yezzur…
You know they call me Smallzz aka Lyrical Punch Bag… *smiles*
Lock, Lock, Down, Down…
CHORUS:
Smallzz Tha Razor
Call me Smallzz Tha Razor
Smallzz Tha Razor
Call me Smallzz Tha Razor
Smallzz Tha Razor
Call me Smallzz Tha Razor
Call me Smallzz Tha Razor
Call me Smallzz Tha Razor
I got hiphop locked down
I got this game locked down
Lagos city locked down
I got Naija locked down
Call me Smallzz Tha Razor
I got hiphop locked down
I got this game locked down… X2
VERSE ONE:
Survival of the fittest, no be seresere
Smallzz Tha Razor lomo, re wack rappers b’igbekere
I’m so real, my fake is so original
Even if I be cat, I be Puma and not a copy cat
See, I say see, I’m so incredible
MI, Baba ooo, confirm say I dey incredible
Ara n be ti mo fe da bi ti Brymo
Forget say I be third world thug bi Jesse Jago
Help me tell Shekau say I’m the next to blow
I can’t shout abeg make una pay me dough
Made of black, even Guinness don dey pay Kudi
Guinness don lock Phyno down, Guinness biko nyem kudi
Shout out s’awon to fe ki n fi garri shey cornflakes
My success go blow trumpet, you go think say rapture take place
We gonna run this town, collabo pelu Runtown
My aim for Hiphop is to get this rap game locked down
CHORUS:
Smallzz Tha Razor
Call me Smallzz Tha Razor
Smallzz Tha Razor
Call me Smallzz Tha Razor
Smallzz Tha Razor
Call me Smallzz Tha Razor
Call me Smallzz Tha Razor
Call me Smallzz Tha Razor
I got hiphop locked down
I got this game locked down
Lagos city locked down
I got Naija locked down
Call me Smallzz Tha Razor
I got hiphop locked down
I got this game locked down… X2
VERSE TWO:
Ti won ba ni ke kuro lona, ke kuro lona fun
Smallzz lo n kon’lekun Hiphop, oya ke shile fun
The only role I play in this game is that of a model
You know I’m still upcoming but I don turn role model
Mo n pidan pelu lyrics, dey take for magician
Kill every line of that “Hold Yuh” beat by rude boi Gyptian
Fun won ni Iwo Nikan pelu Deshinor, gbogbo won bow
Young Dream lo shey beat na, he got me saying Baba oo
I dey release hits like say I dey release inside p***y
Them dey feel my swag, ilefo at’Effizy
Many singles this year, even 16 Barz by XBlaze
I don’t belong to their EasyCliq, mine na EasyBlaze
When I spit, they go down
Wack rappers dey touch down
My hits dey top ten countdown
I dey para, I no fit calm down
Lock Down got Volumes, Volume two pelu Base One
Fecko, Irunmole Base on Volume 2 Lock Down
CHORUS:
Smallzz Tha Razor
Call me Smallzz Tha Razor
Smallzz Tha Razor
Call me Smallzz Tha Razor
Smallzz Tha Razor
Call me Smallzz Tha Razor
Call me Smallzz Tha Razor
Call me Smallzz Tha Razor
I got hiphop locked down
I got this game locked down
Lagos city locked down
I got Naija locked down
Call me Smallzz Tha Razor
I got hiphop locked down
I got this game locked down… X2