See, mo mo pe truth is bitter
-I no dey form posh, I no be Ajebutter
-O sha le f’oyin we Yoyo bitters
-Raised from the street, yeah I be omo gutter
-The truth is I’m in love with you
-When you hot, when you cold, baby I gat you
-Forget say I get plenty saare wa
-Believe me, iwo gan ni mo fe mu lo ile wa
– I’m in love with you, walahi omo ti chain mi
-When am stressed, when am down, shey o ma feel pain mi?
-You no be ASUU but you beauty just dey strike me
-Iwo l’original, other girls o le fake mi
-Ma gbo nkan ti won n so, gbogbo awon haters
-That’s the truth though it tastes like Alomo bitters
-Won n pemi ni player, omo mehn he don tey
-Buh Deshinor, abeg help me yarn am say
CHORUS (DESHINOR):
-Solo Makinde, they want to
-Make we go astray, they want to
-Come into our way, lailai imo won ko le she
-Don’t go far away, baby
-Don’t leave me alone, baby
-Ma fi mi sere, cos I love you oo
-Baby oo, Iwo Nikan ni mo fe baby, please don’t go far away
-Iwo Nikan ni mo yan, please don’t go far away
VERSE TWO (SMALLZZ):
-I search so tey, I search I use Google search
-I waka so tey, I treck I use Google map
-Why will I wanna make you sad?
-I go hack your tears, gimme password to your heart
-I’m the weirdest human you can ever come by
-I gat all the peace, even money can’t buy
-Cheating on me, why are you gonn’ do that?
-I got styles like Adewale Ayuba
-Girl I no be Nicholas but beauty e ma ti cage
-Mo rewa l’okunrin, omo ma ma underrate mi
-I love you so tey them say Smallzz shey you dey craze ni?
-You are a criminal you know o ti steal heart mi
-Wait, do you think I’m joking?
-Check my BP you go see my heart is bleeding
-You still don’t believe that it is you I am loving?
-I swear na only you I go love till eternity
CHORUS (DESHINOR):
-Solo Makinde, they want to
-Make we go astray, they want to
-Come into our way, lailai imo won ko le she
-Don’t go far away, baby
-Don’t leave me alone, baby
-Ma fi mi sere, cos I love you oo
-Baby oo, Iwo Nikan ni mo fe baby, please don’t go far away
-Iwo Nikan ni mo yan, please don’t go far away
VERSE THREE (SMALLZZ):
-This one no be them say them say
-Action speaks louder than the word they say
-I go kiss you from now he go reach daybreak
-If loving you na crime, I fit go jail
-The whole of my life is evolved around you
-There is nothing I can do just without you
-I will do anything to make you mine
-It is only you and no concubines
-I wanna be your Dorobucci
-Make we dey follow dey go Elegushi
-Amala Shita pe l’obe egusi
-Buy you Louis, Prada ontop Gucci
-Honeymoon sure for you for Canada
-You go born two for me, mama Ejima
-I go buy you Bentley, I go buy you hummer
-All I wanna do is just to make you glad
CHORUS (DESHINOR):
-Solo Makinde, they want to
-Make we go astray, they want to
-Come into our way, lailai imo won ko le she
-Don’t go far away, baby
-Don’t leave me alone, baby
-Ma fi mi sere, cos I love you oo
-Baby oo, Iwo Nikan ni mo fe baby, please don’t go far away
-Iwo Nikan ni mo yan, please don’t go far away
OUTRO:
Mr Smallzz
Moneezy on tha mix… It’s another YoungDream production
Girl I hope you know I love you so much… Iwo Nikan… Peace…!!!