Intro
In case u don’t know
Sax recordz dey here so
Yemi sax na him do this beat o
Na him do d beat ooh..
Ma name na slv
Chorus
Swagha yi poju..swagha yi poju
Opoju opoju opoju..
(2 times)
Verse 1
Everybody dem dey ask how
We dey do am
Everytime when dem see us hay hay
Dem say every show wey dem dey
See us dem dey feel our swagha hay hay
4 sax recordz say na so we de do am
Make u feel our song e hay hay
We don dey he don tey e life na
Turn by turn hay hay
Ma name na slv yaay
I represent surulere haay
If u feel dis song make u join me
Make we follow dey say
Chorus
Swagha yi poju..swagha yi poju
Opoju opoju opoju..
(2 times)
Verse 2
This show na 4 big boyz
No b 4 small boyz dats y we dey here
2 rock dis party
Dis party na 4 bizz bobos
No b 4 small bobos
U no go fit see kue kue drink 4 here
Hernesy e dey here so
Ace of spades e dey here so
Red label e dey here so
Johny walker e dey here so so
Let’s keep on drinking
Let’s keep on walking
Let’s keep on sharking
Till d early morn..
Let’s keep on flexing
Let’s keep on jolly aay
Unu gegbu nmadu le..
Chorus
Swagha yi poju..swagha yi poju
Opoju opoju opoju..
(2 times)
Verse 3
Everybody dem dey ask how
We dey do am
Everytime when dem see us hay hay
Dem say every show wey dem dey
See us dem dey feel our swagha hay hay
4 sax recordz say na so we de do am
Make u feel our song e hay hay
We don dey he don tey e life na
Turn by turn hay hay
Ma name na slv yaay
I represent surulere haay
If u feel dis song make u join me
Make we follow dey say
Chorus
Swagha yi poju..swagha yi poju
Opoju opoju opoju..
(2 times)
Rap
I bet u need to a lil something
Abt d crew we 4rm
U aint frontin cos we heading
Straight to d top
We making more money so
They think say we dey front
Lay low I told u dis life na turn by turn
More doe more skele all of dem dey come..U HEARD…
U heard…u heard…u heard…
O poju..O poju..