Intro
Shakar el swagga
bigboyz on the beat ehhh
Oko ko ko kooh
this particular party e no get any styleah [ no no no no no no]
this particular party e no get any partern [ atall atall ehh]
dance anyhow
wind anyhow
put ya hands inna da air and wave it anyhow
dance anyhow shake anyhow put your hands inna da air and wave it anyhow
oya we go show dem something ehh
something something eh
i go show dem something eh
something something eh
Verse 1
je m’appelle shakar el swagga
step inna da scene
everybody go dey holla
boom shakalaka [x2]
shakar man i be the dancehall chairman
am heavy like peri koma
if i jam u my brother you go enter coma
dj make you blast am anyhow
see this gbedu e dey sweet dem anyhow
omo ele’ make u you wind it anyhow
omo ele’ make u shake it anyhow
omo ele’ control it
the way you dey do it dey sweet me anyhow
wind dat shankolo shankolo
tonight we go jangolo jangolo
if you do anyhow [x2]
you go see anyhow
[Chorus]
Verse 2
Naija to Ghana
Ghana gals dem dey feel me die
when they see me inna da place
they go want to dey chop me like say i be kenke
dem say my music so sweet
my music so sweet like banku and tilapia
chai!!!
When dem see me inna the stage
they go start to dey scream my name
dem go dey holla dey say say
oga oga swagga [x2]
shakar etisen’
swagga swagga akwabba akwabba
enemies kwasia kwasia
enemies don dey vex ee yooh
if you do anyhow [x2]
you go see anyhow
[Chorus]
head shoulder knees and toes
dance anyhow with your friends and foes
shakar el swagga na me be the host
oya grab a glass and lets make a toast
am rocking from coast to coast
naija to london
na shakar be the boss
dem say i dey denge i dey pose
jehovah made me boss
i suppose to dey pose
if you vex make you take overdose
if you vex too much make you climb nepa pole
climb nepa [x4]
tonight is the night we dey dance anyhow
tonight we dey pop champagne anyhow
tonight my eye e dey red anyhow
if you anyhoiw you go see anyhow
[Chorus]
[Fads out]
shakar el swagga
odikwanueasy ehhh
042
big boys on the beat ehh