Intro
Eeh… Eeh…Music Yo!
Blarque Brotha Entertainment..
Look’u look’u comot your face for there.. Wag’wan
Paco Music baby..
Chorus
We rise and we fall, to stand up again
We try ‘cos we’re strong, so I’m singing this song
My Belle oo, My head oo
My Belle, My belle, My head oo
Ooh, Ooh ayy ehh ehh
Look’u, look’u comot your face oh eeh!
Verse1:
Sometimes there’s too much fire
Don’t blame me na my strong desire
So I called my baby and my mama
Dem say dem want some this, some that oh!
Time no deyy oh
That’s why me no want slow ‘mo (Oh! God)
The clean or the dirty one, na who know?
Na me go define am.
Wetin I know be say, I want am plenty abundant
All I know be say, I no want poor circumstance
So I hustle every night and day no shame
Stay on top my game everyday no play
Blow siren, I’m a flying plane
That’s why me sing this song for ya
(Repeat chorus)
Verse 2:
Living life in Lagos city
When it comes to hustle, we no know pity (eeh eeh)
Why u dey look my face
Dis life na waa ooh
I swear everybody dey try oh
Me, I’m a real true born Naija ooh!
No dey look’u look’u me broad
No talk bad about me sista
If I no fit fight you, I must bite you
I’m flying like a butterfly
So high and high until to the sky
Imma fly till the day that I die
Until the day that I touch the stars
(Repeat chorus)
Bridge/Verse 3:
We keep flying along our way
Right now we’ve been celebrated like it’s Christmas day
We gon’ sing till our hair turns grey
Keep living on the fast lane, we know no delay.
Oya eeh…
(Repeat chorus till fade)