By using this site, you agree to the Privacy Policy and Terms of Use.
Accept
Naija LyricsNaija LyricsNaija Lyrics
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Reading: Papi – Fine Boi Drama Lyrics
Share
Notification Show More
Aa
Naija LyricsNaija Lyrics
Aa
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Have an existing account? Sign In
Follow US
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Naija Lyrics > Blog > Nigeria > Papi – Fine Boi Drama Lyrics
Nigeria

Papi – Fine Boi Drama Lyrics

Naija Lyrics By Naija Lyrics Published September 15, 2014
Share
SHARE

Intro
Its Papii Baby….
Samklef Noni…..

Chorus:
When i enter the boys
Dem dey get hypertension
Dem dey hold dem baby tight
I dey sense their tension
Oya call the police
papi dey cause commotion
All the ladies patroling fineboy attraction
Its papii baby…..

Verse 1
Friday night me i enter one club(one club oh)
Jejeli me i sidon for corner(for corner)
Na me this girl she wan put for wahala(wahala)
By force lap-dance she is feeling the superstar
Keep rolling,keep rolling babyy you should wine to this
No fronting,no fronting papii no get time for this
Her boyfriend is frowning him no wan take the risk
Cos papii is the ish i dey make big boys dey weep

Chorus
When i enter the boys dem dey get hypertension
Dem dey hold dem baby tight i dey sense their tension
Oya call the police papi dey cause commotion
All the ladies patroling fineboy attraction
Oya stand attention(stand attention)
Kileleyi keep rolling,keep rolling,keeping rolling
Kileleyi kasala,kileleyi seee drama
Fineboy drama,drama dey cause e kasala
Fineboy drama drama

Verse 2
Am up in the Vip popping champagne
Gat the place crowded like fashola campaign
If you no be me this kind story dey pain
If you aren’t a fineboy no impersonation
I dey give all this worwor boys hypertension
Camera’s are rolling make your fineboy video
Too many juliets just one romeo(yehiyehi)
No be my fault the ladies can’t get enough of me
No be my fault the ladies can’t get enough of me..

Chorus again

Bridge
When it comes to my fineboy drama don’t touch this
Don’t need compliment,Yes i already know this
Am pulling all the fly chicks,fineboy gravity
They say i look too good that i need an exorcist
They feeling me,am feeling it,they smooching me from tv
From tv…. From tv……

Repeat Chorus twice

Outro
Samklef noni…
Sir jeks money…on the mix

TAGGED: Nigeria
Naija Lyrics September 15, 2014 September 15, 2014
Share This Article
Facebook Twitter Email Print
Previous Article eLDee – Wash Wash Lyrics
Next Article Tajie ft. Falz – Ololufe Lyrics

Ads

Latest Lyrics

Naija Lyrics
Uncategorized
Yemi Alade – Classic Girl (Jidenna Cover) Lyrics
Latest Uploads
Wande Coal – Same Shit Lyrics ft. AKA
Latest Uploads
Lyrics: Falz – Celebrity Girlfriend ft. Reekado Banks
Latest Uploads

Disclaimer

Lyrics are property and copyright of their owners. Lyrics are provided for educational purposes and personal use only.
© Naija Lyrics By Nine80 Digital
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?