By using this site, you agree to the Privacy Policy and Terms of Use.
Accept
Naija LyricsNaija LyricsNaija Lyrics
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Reading: Nizzy – Expect Lyrics
Share
Notification Show More
Aa
Naija LyricsNaija Lyrics
Aa
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Have an existing account? Sign In
Follow US
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Naija Lyrics > Blog > Nigeria > Nizzy – Expect Lyrics
Nigeria

Nizzy – Expect Lyrics

Naija Lyrics By Naija Lyrics Published September 10, 2014
Share
SHARE

CHORUS :::(Nizzy)
See the way you dey do girl
no be wetin i expect oooo
see the way you dey carry me go
no be wetin i expect oo
see the way you dey do me
oway
see the way you dey shack me
tile
see the way you dey do me
if you leave me tile i go kpai oo

VERSE 1 :::(Nizzy)
Tile you dey drive me insane
any time you pass for my road i dey crazy (chai)
like say i done take
fashi the game and stop been fake (chai)
make you stop all this rake
to day na to day
make we chop this cake
one two three nizzy boi you dey shake
i swear to God this love is fake (chai)
ege gbu madu le, gbu madu gbu madu kill person le (chai)
ege gbu madu le
gbu madu gbu madu kill person le
shey fe shea mi lesheay ohh
this your love e dey take me far oo
like play like play e dey take high oo
no be say i dey lie no be say i dey lie tile
(Repeat chorus)

Verse 2 :::(Pech)
See my heart dey beat …eh
every time i see u i dey shive… eh
tile how e go be… eh
make we dey together as we be…. eh
see this loving baby girl na high class
u dey shark me so high make we take am go fast (fast)
me and u together fit last
no leave me behind see cuz na im go bad pass.(eh)

Verse 3 :::(Kome)
Why i dey cry why i dey smile
baby girl you’re the reason why oh,
i no dey fit sleep for night
i just dey think about your smile
the way you dey do me baby
the way you dey touch me baby
the way you dey wangolo wangolo wangolo wangolo for me….

Bridge :::
Afurumgi nanya …..(resp) furumgi nanya eh owey (x4)

(Repeat chorus)

TAGGED: Nigeria
Naija Lyrics September 10, 2014 September 10, 2014
Share This Article
Facebook Twitter Email Print
Previous Article Donsac – It’s Hard 2 Die Lyrics
Next Article Third World Order – My Town Lyrics

Ads

Latest Lyrics

Naija Lyrics
Uncategorized
Yemi Alade – Classic Girl (Jidenna Cover) Lyrics
Latest Uploads
Wande Coal – Same Shit Lyrics ft. AKA
Latest Uploads
Lyrics: Falz – Celebrity Girlfriend ft. Reekado Banks
Latest Uploads

Disclaimer

Lyrics are property and copyright of their owners. Lyrics are provided for educational purposes and personal use only.
© Naija Lyrics By Nine80 Digital
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?