Iceprince – Boss Lyrics
Your favourite boy Tekno
On the beat
Ayy Ayy Ayy
Ahh Ahh Ahh
Ice Prince Zamani
Popping in ma name
Bottles in ma name
Shopping in my name
E no dey finish
Flexing in ma name
Shopping in ma name
Chopping in ma name
E no dey finish
Verse
All them girls
them like that
wen I post on me page
them write back
you no all the boys
them hate that
Ant I still dey pretend
Am laid back you no
follow me to Festac you no
girl you know am first at
you no
everything I do, I be legend
I be like Jimmy Jatt
Chorus
Popping in ma name
bottles in ma name
shopping in ma name
Flexing in ma name
Shopping in ma name
chopping in ma name
Verse
Orobo get body but
orobo no sabi to shake body
Lepa no get money but
you no say na lepa dey
Scatter the place
If you wan play me corny
you no say e no go funny eh eh
If you dey look me for face
You go see say
I dey look you for face aya
Shey you feel my p
and you dey see
How the thing dey be
All ma guys dem G’z
And we keep it 110 degrees
Balling is a must
Girls dey ma comin in a rush
and them ma fuck shit up and leave
And them ma flying overseas
Refrain
Look at me and look at you
all ma niggas fresh
There is nothing you can do
Do you see, what I see
I can not explain
what I feel inside me
what I feel inside me
what I feel inside me
Pose for the boss
arrange yourself for the boss
Popping in ma name
Bottles in ma name
Shopping in ma name
Flexing in ma name
Shopping in ma name
chopping in ma name
Orobo get body but
orobo no sabi to shake body
lepa no get body but
you no say na lepa sabi
Scatter the place