CHORUS:
Olowo orimi
Iwo ni mo fe nile aye mi
Iwo ni mo fe nile aye mi
No one wants me like you
No one does me like you
No one loves me like you
No one loves me like you
VERSE 1:
Wetin dey my darling
Come tell me how it goes
Wey be say anytime we see
My mind turn artist it blows
Like 0805 you glow
I feel dem insta pic you post
You set my heart and soul on fire
Like a suya man you roast
If I was steady looking at you
Shey you no go talk say I dey eye you?
If I come talk my mind about you
Shey you no go talk say I dey wine you?
Well anyways all my lies are true
All dem other guys na ju
You get me, I gat you
So best believe when I say na you
CHORUS:
Olowo orimi
Iwo ni mo fe nile aye mi
Iwo ni mo fe nile aye mi
No one wants me like you
No one does me like you
No one loves me like you
No one loves me like you
VERSE 2:
What I feel for you is like iceprince’s 1st hit (Oleku)
Ni wedding wa ama jo current hit David (Skelewu)
Last night o ri emi ati girlfriend me ni club (O nle ju)
Abeg no try separate me and my baby boo, Oleku
I missed you like a target
Carry come, no carry go
Other girls na bad market
Abeg make them carry go
On your case ma di Mario
Like a babe, I go marry you
No bi date na marry o
Ay-B, Yemi Alade, Ex-O
CHORUS:
Olowo orimi
Iwo ni mo fe nile aye mi
Iwo ni mo fe nile aye mi
No one wants me like you
No one does me like you
No one loves me like you
No one loves me like you
BRIDGE:
Tinfefe, Tinfefe
O baby mi
Tinfefe, Tinfefe
O iwo ni ghenghen me
Hehehe that your action
Gat me causing reaction
I just want your attention
Baby show me direction, hehe
You’re the reason I’m wanting
You’re the reason I’m waiting
You the reason I yayy
nananananay nananananay
nananananay nananananay
No one wants me like you
No one does me like you
No one loves me like you
No one loves me like you
Olowo hehehehehe ahan