Evok
You already know
It’s D’tunes again ooo ( 2x)
Ma fo wo’ kan ibe yen ooo
ijo ni ko ba mi jo oo
Whine your waist
Whine your waist ooo
baby No Delay !!!
Whine your waist
whine your waist ooo
omo No Delay !!!
Baby girl Manogere
omo No Delay !!
Omoge Manogere
Baby No Delay !!
Girl you know , girl you know sey
your beauty na yanga
Girl you know , girl you know sey
Your Booty na Gan Ga
Give me that backa , give me that waist
With your bumper i’m feeling da thirst
singing Da dance hall , you dancing like Craze
And your back side got me obsessed
Girl you bad ooo
and your backa dey make me feel like sey i mad ooo
i no fit wait ooo
wetin i dey see ? omo make we date ooo
Whine your waist
Whine your waist ooo
baby No Delay !!!
Whine your waist
whine your waist ooo
omo No Delay !!!
Baby girl Manogere
omo No Delay !!
Omoge Manogere
Baby No Delay !!
She getie Pelemo
Shawty ko Gbe sumo
Baby whine am , whine am slow
Body con dry sweet me sooooo
Girl whine am Tender
make i hold your bumber
oya jupa jupa jupa jupa
na na sa
oya jupa jupa jupa jupa
Vanessa
cos Girl you bad oooo
your backa dey make me feel like sey i mad ooo
Whine your waist
Whine your waist ooo
baby No Delay !!!
Whine your waist
whine your waist ooo
omo No Delay !!!
Baby girl Manogere
omo No Delay !!
Omoge Manogere
Baby No Delay !!