sarz on the beat you know….yaga
wizzy wizzy….oh oh
wizzy wizzy….yaeh
we dey go to my house together
make we carry go eh
i get lady wey get wahala oh
make she carry go eh
i get lady wey like designer oh
she too like money oh eh
i get one wey too like to fire oh
sometimes i carry go eh
omo the way you shake
things you do making me craze
rocking expensive shit oh eh eh eh eh eh
i say wetin you wear
the things you do making me craze
i know you like expensive shit oh oh eh eh eh eh eh eh
we dey go to my house together
make we carry go eh
i get lady wey get wahala oh
make she carry go eh
i get lady wey like designer oh
she too like money oh eh
i get one wey too like to fire oh
sometimes i carry go eh
omo the way you shake
things you do making me craze
rocking expensive shit oh eh eh eh eh eh
i say wetin you wear
the things you do making me craze
i know you like expensive shit oh oh eh eh eh eh eh eh
make we dey go eh eh
kilo show eh eh
go down, down, down, down, down, down
make we dey go eh eh
kilo show eh eh
go down, down, down, down, down, down
oya ice…oh eh…ye
feel the bass, take it low and feel the bass
go down go down
go down go down
feel the bass
pretty pretty pretty lady
age is just a number
ijo lani k’ojo
sugbon shakara oloje ni
just make i feel you baby
feel the sound and feel the flow oh oh
ijo l’esere
owo n’be l’apo mi
omo the way you shake
things you do making me craze
rocking expensive shit oh eh eh eh eh eh
i say wetin you wear the things you do
making me craze
i know you like expensive shit oh oh eh eh eh eh eh eh
make we dey go eh eh
kilo show eh eh
go down, down, down, down, down, down
make we dey go eh eh
kilo show eh eh
go down, down, down, down, down, down
oya ice