By using this site, you agree to the Privacy Policy and Terms of Use.
Accept
Naija LyricsNaija LyricsNaija Lyrics
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Reading: Whales Clarke – Kira (Salute) LYRICS
Share
Notification Show More
Aa
Naija LyricsNaija Lyrics
Aa
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Have an existing account? Sign In
Follow US
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Naija Lyrics > Blog > Nigeria > Whales Clarke – Kira (Salute) LYRICS
Nigeria

Whales Clarke – Kira (Salute) LYRICS

Sama By Sama Published May 13, 2015
Share
SHARE

Ani kira fun awon temi
Ani kin Kira fun awon temi
Je kin Kira fun awon temi
Awon temi Awon temi
Awon temi Awon temi

Shoutout to my boys wey dey sepe joints,
Plus those wey dey use babes count points,
Them hustlers and game boys wey dey like stunt,
And dem sharp girls wey no dey like front,
Those still puffing on that indo,
Parental warning me no well me sicko,
Original badman d rest dem are chinko,
Clarkebeatz loni asiko,
Still rockin ma afro on that fela steez,
Some dey form bad belle but me only see chedda biz,
My brain kaku na just for chedda steez,
All I really wanna do na to make chedda please,
Mo hustle 2.4 lori system,
Mo te keyboard lo no sweet dreams,
Please don’t judge me,
Clubbing nii The Place, Vegas mo tin pase,
Jaiye carry money run o jaase,
This one no go be your story oya ase,
Still on the streets bobos flexin alomo,
Codeine with ice cream omo druggie lomo,
Rugged boys fe baiye omo lomo,
Say my connects no solid omo ma so mo,
Swag mii yato ko common,
Emi gan gan loba mormon,
Badman clarke Ijoba Stubborn,
All black white everything like tomtom,
I’m like please don’t judge me, I say,
Please don’t judge me, judge me.

Kira fun awon temi
Ani kin Kira fun awon temi
Je kin Kira fun awon temi
Awon temi Awon temi
Awon temi Awon temi

Badman clarke
International Badman Clarke
Mr Shoderu
C money
Yeanach
Kira fun awon temi
ETH

Awon temi le Egbeda
Awon temi lo Ojota
Awon temi ni Lekki
Awon temi lo opic de mowe
Awon la Ajao
Awon temi Kolobo
Abeokuta
Surulere
Agege lo orile
Festac gbogbo Eko
Awon temi ni I.B
Awon temi ni Ijebu
Warri
Le ekiti
Awon temi International all over the world
Everywhere worldwide
Shout-out to everybody supporting the movement worldwide
its Whales Clarke
Holla
Ceemoney entertainment…tainment

TAGGED: Nigeria
Sama May 13, 2015 May 13, 2015
Share This Article
Facebook Twitter Email Print
Previous Article Pattina – Juru Juru LYRICS
Next Article Burna Boy – Trumpet ft Davido LYRICS

Ads

Latest Lyrics

Naija Lyrics
Uncategorized
Yemi Alade – Classic Girl (Jidenna Cover) Lyrics
Latest Uploads
Wande Coal – Same Shit Lyrics ft. AKA
Latest Uploads
Lyrics: Falz – Celebrity Girlfriend ft. Reekado Banks
Latest Uploads

Disclaimer

Lyrics are property and copyright of their owners. Lyrics are provided for educational purposes and personal use only.
© Naija Lyrics By Nine80 Digital
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?