By using this site, you agree to the Privacy Policy and Terms of Use.
Accept
Naija LyricsNaija LyricsNaija Lyrics
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Reading: Jlyricz – Echo LYRICS
Share
Notification Show More
Aa
Naija LyricsNaija Lyrics
Aa
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Have an existing account? Sign In
Follow US
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Naija Lyrics > Blog > Nigeria > Jlyricz – Echo LYRICS
Nigeria

Jlyricz – Echo LYRICS

Sama By Sama Published April 30, 2015
Share
SHARE
00:00
00:00

Jay, Soma

 

Verse 1
People dey for street wey never chop
While some go overseas to just go shop
Even when oil dey naira dey drop
So how e go be if e come stop?
Some people troway face others dey watch
As our glory dey fade pass jeans wey wash
Though me I go yan no be too much
Coz those guys wey dey up no dey like such

REFRAIN
So I go hush, coz dem dey here
Dem dey see and dem dey hear

CHORUS
As hunger just dey echo…echo
Poverty just dey echo…echo
Corruption just dey echo…echo
Killing’s just dey echo…echo
Echo… Echo…

VERSE 2
I be think say by now we go don grow
But after all these years nothing to show
Our democracy sef that one na joke joke joke
Coz all dem promises don turn to scope

But I go stop here coz dem no deaf
Dem dey see and dem dey hear

CHORUS
As hunger just dey echo…echo
Poverty just dey echo…echo
Corruption just dey echo…echo
Killing’s just dey echo…echo
Echo… Echo…

SPOKEN WORD
Our leaders have mole vision (they can’t see nothing)
Exalted rogues blinded by vanity
All they see is the dollar sign
While over 200 innocent girls are enslaved in God knows where
We take one step forward and three steps back and we call that progress
When would this ever make sense?
How would this ever make sense?

TAGGED: Nigeria
Sama April 30, 2015 April 30, 2015
Share This Article
Facebook Twitter Email Print
Previous Article Zaina – My Baby O LYRICS
Next Article Laleo da Rapbeast – Arise O Compatriots LYRICS

Ads

Latest Lyrics

Naija Lyrics
Uncategorized
Yemi Alade – Classic Girl (Jidenna Cover) Lyrics
Latest Uploads
Wande Coal – Same Shit Lyrics ft. AKA
Latest Uploads
Lyrics: Falz – Celebrity Girlfriend ft. Reekado Banks
Latest Uploads

Disclaimer

Lyrics are property and copyright of their owners. Lyrics are provided for educational purposes and personal use only.
© Naija Lyrics By Nine80 Digital
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?