By using this site, you agree to the Privacy Policy and Terms of Use.
Accept
Naija LyricsNaija LyricsNaija Lyrics
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Reading: Reekado Banks – Katapot Lyrics
Share
Notification Show More
Aa
Naija LyricsNaija Lyrics
Aa
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Have an existing account? Sign In
Follow US
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Naija Lyrics > Blog > Nigeria > Reekado Banks – Katapot Lyrics
Nigeria

Reekado Banks – Katapot Lyrics

Sama By Sama Published April 24, 2015
Share
SHARE

reekado….yea
it’s don jazzy
ye

if dem like make dem fire katapot of envy
dem throw us bomb of jealousy
dem stand dey eye our progress
see dem no fit put asunder
yea yea

if dem like make dem fire katapot of envy
dem throw us bomb of jealousy
dem stand dey eye our progress
see dey cannot stop our love oh

see no be me fine pass
oh my pretty baby girl
still you stand by me
even though i make you vex….oh why
why you love me like this
tell me why baby why i deserve this
oh aii
baby baby ah…hmm hmm hmm

mo gbo pe kikan kikan ni o kan ju
my baby baby no dey kanju
even when your friends dey ranju
as we dey good dem dey mon’ ju
you still respect my hustle
i count on you, u no dey burst my bubble eh
girl, there will be no me
without you by my side
how i want take survive
how i want live this life
now only god go fit decide
na you dey burst my bololo dada….dada
yea ah

 

if dem like make dem fire katapot of envy….of envy
dem throw us bomb of jealousy….of jealousy
dem stand dey eye our progress….our progress
see dem no fit put asunder….asunder

if dem like make dem fire katapot of envy….of envy
dem throw us bomb of jealousy….of jealousy
dem stand dey eye our progress….our progress
see dey cannot stop our love oh….love oh

oh baby
i will tell the world, you are my lady
nothing dey fit do my lover
they cannot put asunder
no never
so happy oh
na me and you forever
and the day after
oh oh wooh wooh wooh
oh baby, dem no know, dem no know
oh we almost give it up….give it up
oh we never had it all….had it all
baby, baby, dem no know….dem no know
se bi aye lon’ pariwo….pariwo
baby, i love you gidigan gidigan
oh aii aii aii aii…ah ah
oh aii aii aii aii…ah ah

if dem like make dem fire katapot of envy….of envy
dem throw us bomb of jealousy….of jealousy
dem stand dey eye our progress….our progress
see dem no fit put asunder….asunder

if dem like make dem fire katapot of envy….of envy
dem throw us bomb of jealousy….of jealousy
dem stand dey eye our progress….our progress
see dey cannot stop our love oh….love oh

TAGGED: Nigeria
Sama April 24, 2015 April 24, 2015
Share This Article
Facebook Twitter Email Print
Previous Article GT Da Guitarman – Love Me Better ft. Pryse Lyrics
Next Article Sound Sultan – Dem Laugh When You Laugh ft Patoranking Lyrics

Ads

Latest Lyrics

Naija Lyrics
Uncategorized
Yemi Alade – Classic Girl (Jidenna Cover) Lyrics
Latest Uploads
Wande Coal – Same Shit Lyrics ft. AKA
Latest Uploads
Lyrics: Falz – Celebrity Girlfriend ft. Reekado Banks
Latest Uploads

Disclaimer

Lyrics are property and copyright of their owners. Lyrics are provided for educational purposes and personal use only.
© Naija Lyrics By Nine80 Digital
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?