Intro
Don’t Say That
People people make una say
Stidman in the building
boogie dot in the building
Mama & Papa I thank you
Hook
Baba God don bless me Yeh eh Hey
Chineke don bless me yeh eh hey
Edumare don bless me yeh eh hey
I don hammer yeh eh hey, I don hammer yeh hey
Verse1
People people make una see me how i just dey today
if E no be God, make una tell me where i for dey
I be the new born king if you don’t know, now
you know that i’m smoking fire
I get the Energy, I go show you say chineke don
answer my prayer
I thank God o (4x)
Them dey say, you dey say, them talk say i no
sabi, e no be today
E go be like play, for them Mama phone na my
music dey play
I dey pay my dues, e don tey wey we dey pay no
be today
so when i start to dey say, make una dey follow
me dey say, make we start to dey say
I thank God o (4x)
Hook
Baba God don bless me Yeh eh Hey
Chineke don bless me yeh eh hey
Edumare don bless me yeh eh hey
I don hammer yeh eh hey, I don hammer yeh hey
Verse 2
Some people start to dey look
they come dey say na juju i dey use
I just dey cool down dey look
As i dey so na god eyes i dey look
I don dey flex no be today E
I don dey Shayo no be today E
I don dey spend no be today E
I don dey high no be today E
If u won be like me
start to dey pray make e reach your turn
omo na turn by turn, your turn no be tongue
make e reach your turn
halleluyah repete o
Moti Hammer repete o
halleluyah repete o
Moti Hammer repete o
Hook
Baba God don bless me Yeh eh Hey
Chineke don bless me yeh eh hey
Edumare don bless me yeh eh hey
I don hammer yeh eh hey, I don hammer yeh hey
Everybody start to dey sing say
I thank God o (4x)
I thank God o (4x)
Hook
Baba God don bless me Yeh eh Hey
Chineke don bless me yeh eh hey
Edumare don bless me yeh eh hey
I don hammer yeh eh hey, I don hammer yeh hey