Ah ah
Yea yea
W
Emezy
It ain’t easy
Are they mad
They must be mad
Let’s go
CHORUS:
Cos if I die today, nobody go die with me (olorun maje o)
If I go broke today, I won’t ever hear my phone ring
(olorun maje o )
I no send nobody, Amma keep doing my thing
And if you feeling me now then lemme hear you sing
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Mi o mo eyin ola o
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
O dola kile to mo
VERSE 1:
Them dey ask me
How much money you dey carry
You don old na, when you go marry
You sure say na you wey sing jasi
And you sabi rap abi
See gobe
Is everything cool with Emezy
Everything cool with you and Wizzy
I dey work dem dey talk but I won’t stop cos I got
Too much money lapo, no be my fault
Na baba God say so, no be my fault
Mo ma ra motor
(of course)
Baba ti fimi sipo
(of course)
Ma jaiye orimi
Esu ole mu mi
Ma sori re
Jen rowo e loke
CHORUS:
Cos if I die today, nobody go die with me (olorun maje o)
If I go broke today, I won’t ever hear my phone ring
(olorun maje o )
I no send nobody, Amma keep doing my thing
And if you feeling me now then lemme hear you sing
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Mi o mo eyin ola o
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
O dola kile to mo
VERSE 2:
Chai, see the comment
For your mind now you think sey you get talent
Shey Na only you wey dem go give endorsement
I dey flex dem dey vex but I no send them, no send them
Oh eh
Enemies can’t stop me no way
In the club I dey pop I dey throway
Make dem yarn make dem talk I will never ever stop cos I got
Too much money lapo
No be my fault
Na baba God say so
No be my fault
Mo ma ra motor
(of course)
Baba ti fimi sipo
(of course)
Ma jaiye orimi
Esu ole mu mi
Ma sori re
Jen rowo e loke
CHORUS:
Cos if I die today, nobody go die with me (olorun maje o)
If I go broke today, I won’t ever hear my phone ring
(olorun maje o )
I no send nobody, Amma keep doing my thing
And if you feeling me now then lemme hear you sing
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Mi o mo eyin ola o
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
O dola kile to mo
VERSE 3:
I know some people just love to dey hate me
I seen they comments on Linda Ikeji
I know some people love to dey underrate me
There’s no mistaking, I’m elevating
If they could kill Jesus and he was perfect
Say what they want about me cos I’m worthless
So when they put you to the test just do your best
And let God do the rest and enemies stress
I’m a living witness I’m the proof
Nothing is impossible and that’s the truth
You can achieve if you plan to
If I can make it mehn you can too
They say my skin no fresh e gats be bleach
They say I really no fine omo na film trick
I don dey puff up I’m getting too much cake
And I got a bighead I’m blessed with too much brain
CHORUS:
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Mi o mo eyin ola o
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
O dola kile to mo