By using this site, you agree to the Privacy Policy and Terms of Use.
Accept
Naija LyricsNaija LyricsNaija Lyrics
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Reading: Lyrics: Orezi – Baby Abeg
Share
Notification Show More
Aa
Naija LyricsNaija Lyrics
Aa
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Search
  • Home
  • Latest Uploads
  • Weekly Chart
  • International
  • Africa
  • Advertise
Have an existing account? Sign In
Follow US
  • Contact
  • Contact
  • Blog
  • Blog
  • Complaint
  • Complaint
  • Advertise
  • Advertise
© 2022 Foxiz News Network. Ruby Design Company. All Rights Reserved.
Naija Lyrics > Blog > Latest Uploads > Lyrics: Orezi – Baby Abeg
Latest Uploads

Lyrics: Orezi – Baby Abeg

Naija Lyrics By Naija Lyrics Published January 8, 2016
Share
SHARE

[intro]
abegi oh, abeg
abegi oh, abeg
abegi oh, abeg
ma baby i dey beg
abegi oh, abeg
abegi oh, abeg
abegi oh, abeg…..je mapelle orezi logomba ma baby i dey beg
abegi oh, abeg
abegi oh, abeg…..elelelele
abegi oh, abeg…..eh
ma baby i dey beg
abegi oh, abeg
abegi oh, abeg…..abegi oh, dey beg
abegi oh, abeg
ma baby i dey beg oh Add or View Explanation [Show/Hide]

[verse 1]
baby girl you fine oh
i swear you sexy…..ahn ahn
this your behind oh, is very tempting….eh eh
i no go play you…..at all
i no be mercy…..hnmm
your mama born you well oh oh
i no fit sleep oh…..abeg
i no fit eat oh…..abeg oh
you got me weak oh…..abeg
nne nne biko…..abeg oh Add or View Explanation [Show/Hide]

[chorus]
if you give me your love, i go give
you too well oh
if you tell me you love me, girl you
don make ma dreams come true
anywhere way you go, i swear i go
follow, jo ma girl, baby i dey beg oh
abegi oh, abeg…..ah-ah
abegi oh, abeg…..helelelele
abegi oh, abeg…..eh
ma baby i dey beg
abegi oh, abeg
abegi oh, abeg…..abegi oh, dey beg
abegi oh, abeg
ma baby i dey beg…..oh oh oh Add or View Explanation [Show/Hide]

[verse 2]
if you see ma babe, you go know
say god is good….ahn ahn
no dey use mary kay, but shes
looking beautiful….eh eh
*****
*******
******
your mama like you…..abeg
your papa like you…..abeg oh
everybody love you…..abeg
make you be my wife oh…..abeg oh Add or View Explanation [Show/Hide]

[chorus]
if you give me your love, i go give
you too well oh
if you tell me you love me, girl you
don make ma dreams come true
anywhere way you go, i swear i go
follow, jo ma girl, baby i dey beg oh
abegi oh, abeg…..ah-ah
abegi oh, abeg…..helelelele
abegi oh, abeg…..eh
ma baby i dey beg
abegi oh, abeg
abegi oh, abeg…..abegi oh, dey beg
abegi oh, abeg
ma baby i dey beg…..oh oh oh Add or View Explanation [Show/Hide]

[verse 3]
ma cherry koko….*****
*****
ma baby, i go carry you go miami
*****
oya decale, decale, decale
mama decale, decale, mama decale
*********
omoge dakun, baby mi dakun…..o de jo
ma jekin dakun, tori e mole masun….o de jo
abegi oh, abeg…..eh-eh
abegi oh, abeg
abegi oh, abeg…..helelelele
ma baby i dey beg…..eh
abegi oh, abeg
abegi oh, abeg…..abegi, dey beg oh
abegi oh, abeg
ma baby i dey beg…..ma baby i dey
beg oh Add or View Explanation [Show/Hide]

[outro]
i say teh call me orezi
je mapelle orezi logomba
doctor amil, le beat

Naija Lyrics January 8, 2016 January 8, 2016
Share This Article
Facebook Twitter Email Print
Previous Article Lyrics: Zino Omowoli – Eko Ile ft. Cd1, Dammy Que
Next Article Lyrics: Falz – Celebrity Girlfriend ft. Reekado Banks

Ads

Latest Lyrics

Naija Lyrics
Uncategorized
Yemi Alade – Classic Girl (Jidenna Cover) Lyrics
Latest Uploads
Wande Coal – Same Shit Lyrics ft. AKA
Latest Uploads
Lyrics: Falz – Celebrity Girlfriend ft. Reekado Banks
Latest Uploads

Disclaimer

Lyrics are property and copyright of their owners. Lyrics are provided for educational purposes and personal use only.
© Naija Lyrics By Nine80 Digital
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?