INTRO:
Yeah, and this song is dedicated to all the broke girls wey dey form package. Lets go Add or View Explanation [Show/Hide]
CHORUS:
She want she want she want she want she want the man wey get the dough
She want she want she want she want she want the man wey get the pay (2x) Add or View Explanation
VERSE ONE:
Zhilah, Awon Eleyi
Two seats on my black masserati, when I’m in your city na your girl i dey carry with my raybans on so i no dey look face, timariv wan stop me i go jam am for the express. Make i take you go my street for Rumuigbo where the boys no dey smile and the gurls are beautiful, moa ewete go the money so odikwa very cool, anyi bata na the hood we go shack till belle full.. Iwotago, Chaiiii Comot for here
She say she no dey wear one shirt if i hear, she say she no dey drink pure water if i hear, say her papa na the next governor if i hear… Abegi make we hear
CHORUS:
She want she want she want she want she want the man wey get the dough
She want she want she want she want she want the man wey get the pay (2x) Add or View Explanation
Ngwanu zu kwam pam shoe, i say na zu kwam pam shoe, i say na zu kwam pam shoe, She go dey zu kwam pam shoe (2x)
VERSE TWO:
And this is for my runs girls looking fly tonight, i swear you’ve got a brother tripping on a Friday night. And I’m in Playhouse with some broke Uniport girls, Hennessy and Coke so we fit high for the night men. To loving your lips to loving your smile, nice legs baby girl i should be rubbing your thighs, shey you say your papa na one top man for Government, why you dey Alakahia dey squat for your house rent. Chaiiii comot for here
She say she no dey enter molue if i hear, she say she only shops overseas if i hear, say Dbanj na her ex boyfriend if i hear. Abegi make we hear..