i clef put am for their body
warri,put am for their body
they dont want this body
hmm, niggas want beef where my toothpick
punchlines i scatter hin two lips
community come i remove quick
she never come why i go remove prick..ever
i still dey murder inc like ja-rule clique
they maybe rem udiaga omo i too street
imbecile dey complain say i too spit
pstee pstee count am shey na two spits
keep me on top beef my brother who fit
you no go only lose you go lose like two teeth
when they say animal wey get horn make him come outside
snake dey come, common common where you go that side
if you like wear monkey suit carry am go london
banana go still disgrace am i swear gon
shout out to oj, otumba
three ho’s for my bed, olumba
gbosa
monkey monkey kill monkey
gbosa
monkey monkey kill monkey
gbosa
monkey go always be monkey
gbosa
monkey go always be monkey
gbosa
gbosa
monkey monkey kill monkey
gbosa
monkey monkey kill monkey
gbosa
monkey go always be monkey
gbosa
monkey go always be monkey
gbosa
yahoo boy with lappy looking real fresh
to get your girl down all i need na lil kesh
self made nigga you ain’t even made sef
my flows ill e be like e get aids sef
share the money 50-50 no cheating
leave your girl for my room, her pantie am shifting
put the dick in, paper put the dick in
nkechi wait i thought your father was a deacon
you get guy but you still dey ping me
isoko boy i hear say e stingy
money dey hard am to drop like cab man
drag babe no i rather track my blaq man
ashawo die puna rest no be lie bros
diss me na my guns go reply trust
allah dey speak ijaw: se me parabo
i dey dey hear you
******
gbosa
monkey monkey kill monkey
gbosa
monkey monkey kill monkey
gbosa
monkey go always be monkey
gbosa
monkey go always be monkey
gbosa
gbosa
monkey monkey kill monkey
gbosa
monkey monkey kill monkey
gbosa
monkey go always be monkey
gbosa
monkey go always be monkey
gbosa
a great fool is always ungrateful
even your girl faith is so unfaithful….goddamn
bad girl shey na so the thing go
suck all of us periwinkle
monkey in a jagaban style
warri in a jagaban style
the monkey in a jagaban style
gbosa
monkey monkey kill monkey
gbosa
monkey monkey kill monkey
gbosa
monkey go always be monkey
gbosa
monkey go always be monkey
gbosa
gbosa
monkey monkey kill monkey
gbosa
monkey monkey kill monkey
gbosa
monkey go always be monkey
gbosa
monkey go always be monkey
gbosa
it’s paper boy you know…..gbosa
oj got my back mehn…..gbosa
all my niggas i see you…..gbosa
you know the story whaff town…..gbosa
till i die abeg…..gbosa
i.d clef on the beat you know…..gbosa
warri boy say…..gbosa
abeg akpola…..gbosa
weshe state karishika
their father