Verse 1
Kemgbe ntukwasiri gi obi
Ihie uwa na dizi rosey
I dey feel like dance anytime I remember wetin you do for me
Yes o! You dey cover me
When I lost na you dey recover me
You been counting your blessings but you no fit dance nwanne onwere ko di Add or View Explanation [Show/Hide]
But you talk say the Lord is good oh
You talk say the Lord is nice
You say He dey do you well oo
I hope say you ready to dance?
But you talk say the Lord is good oooh
You talk say the Lord is nice
You say He dey do you well
Oya give Am a brand new dance oooh!!!
Chorus:
Egwueji(3×)
Oya give am a brand new dance o ooh!!
Egwueji(3×)
Verse 2:
Ebe chineke nadindu
Ayincha ga dikwa ndu
Onadimu kamu wunibelu maka onye anyi nefe di ukwuu
Nwane bia puta gbawa egwu
Summersaults ona tunigi egwu
Imana nkowa oluoma chukwu na lu nandu anyi one year agayi ezu
This days, ifeh na gazizni werere
Ahu nesi niayinke
Anyin na ga na bata serere
Imana aka chukwu jisirianyi ike
That’s why we are giving him all the praise
Imana Jehova wu onye ike
So when we sing and dance and give Thanks to the Lord
Give Him a brand new dance oh!!
Chorus:
Egwueji(3×)
Oya give am a brand new dance o ooh!!
Egwueji(3×)
Egwueji chant continues till fade